Spotify Release Info

Album Art

Track: Commas
Artist: Ayra Starr
Album: The Year I Turned 21

Artist Bio

Ayra Starr Image

Name: Ayra Starr
Spotify Genres: afrobeats, afrobeat, afropop, afropiano, afro soul
Followers: 4,797,180
Popularity:

76/100

Biography

Oyinkansola Sarah Aderibigbe (born 14 June 2002), known professionally as Ayra Starr, is a Nigerian singer and songwriter.

Source: Discogs

Special Offer

Ayra Starr on Amazon

Check this out

Popular Tracks on Spotify

Discogs Release Info

Release Cover

Release: Ayra Starr - The Year I Turned 21
Year: 2024
Genres: Funk / Soul
Styles: Afrobeat

SIMILAR TRACKS

Similar tracks information (Last.fm) is currently unavailable.

SEE ALSO

No additional relationship information found.

Source: MusicBrainz

LYRICS

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma